De lesin for hawa pikin dem na say make dem dey forgive pipo wen do dem bad tin so dat God sef go forgive dem.
Today message of Hope tell us say Abraham na pesin wen get beta sense and e use de beta sense take choose watin commot wahala for hin family