AWR- Voice wen dey ginger Hope artwork

AWR- Voice wen dey ginger Hope

170 episodes - English - Latest episode: 16 days ago -

De program na de ogbonge program wen dey ginger hope for the life of de pipo wen dey hear am evryday

Religion & Spirituality
Homepage Apple Podcasts Google Podcasts Overcast Castro Pocket Casts RSS feed

Episodes

PCMLG_AWRx_20240404_5

April 04, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Make pesin bodi well kankpe - God word wen we dey take grow

April 03, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De tin wen we go fit do wen we no go take get sikness for hawa mout naim bi today mata. Today message of Hope dey tell us say wen we want make God bless we, we must redi to pray, read God word and do watin God say make we do.

Family mata - God word wen we dey take grow

April 01, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Wen pesin get dis bitaness wen we dey tork since, de pesin no go fit forlow God waka bicos bitaness na sin for God eye. Today message of Hope dey tell us say wen wan stay with God, we go commot for sin and evrytin wen God no like and forlow God.

Praya - God word wen we dey take grow

March 31, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Today praya na for all hawa family as oliday don start, make God epp make food dey house and make trobo no enta eni family. De message of Hope dey tell us say wen we dey wery God dey we go see as God big reach and we go see hawasef as God dey see us.

Woman dem mata - God word wen we dey take grow

March 29, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Hinside hawa woman mata today, na de korret way wen we sorpose take wash de part of hawa bodi wen make us bi woman naim we tork. Today message of Hope say wen God give us hin new life, we go bi pipo wen know God word and we go dey do watin God tork.

Pikin dem mata - God word wen we dey take grow

March 26, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De tin wen dey happun hinside hawa pikin dem bodi as dem dey big wen dem dey take know watin man and woman fit do naim bi today mata. Today message of Hope na de call wen God dey call pipo wen wan get de new life wen God dey give make dem come mit God.

Praise - God word wen we dey take grow

March 23, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Today song dem de enkorage all of us say God neva forget we and enihow ebi, God still dey for hawa korna. De message of Hope dey tell us say make we no dey worry bicos God dey hawa side and bicos God dey hawa side, no shakin.

PCMLG_AWRx_20240316_7

March 16, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20240315_6

March 15, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20240226_2

February 26, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20240201_5

February 01, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20240122_2

January 22, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20240117_4

January 17, 2024 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20231109_5

November 09, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20231108_4

November 08, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20231005_5

October 05, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20230915_6

September 15, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Family matter - God word wen we dey take grow

September 11, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De tin wen husband and wife go fit do to take commot de suspet wen dem dey suspet each odar from deir marrage. Today message of Hope say anoda lesin from Moses life bi say all de blessing wen God give us na make we for share am with odar pipo.

Family matter - God word wen we dey take grow

September 11, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De tin wen husband and wife go fit do to take commot de suspet wen dem dey suspet each odar from deir marrage. Today message of Hope say anoda lesin from Moses life bi say all de blessing wen God give us na make we for share am with odar pipo.

Family matter - God word wen we dey take grow

September 07, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Wen husband and wife do de work wen God give dem for hinside marrage and dem forlow God, deir marrage go stand. Today message of Hope dey tell us say make we no let fear or devo make us no pray bicos na praya go give us pawa to win devo.

Family matter - God word wen we dey take grow

September 04, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De kain tin dem wen husband and wife dey do wen dey make dem dey suspet each odar main bi today mata. Today message of Hope dey tell us say bifor Jesus go come bad tin go full de world but God grace plenti yanfu-yanfu to commot pipo from sin.

Family matter - God word wen we dey take grow

September 03, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Husband wen dey lie given hin wife go make hin wife dey suspet am, na so to wen wife dey lie give hin husband. De message of Hope dey tell us say God grace plenti reach to commot us from sin and to give us pawa to take waka with God.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 31, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

If marrage go reach evening, de husband and wife go bi pipo wen no dey carri bodi but dem dey fall for each odar. De message of Hope dey tell us say na Jesus bring light come hawa life wen dey make us fit know and do watin God want.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 28, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Watin dey happun for marrage wen husband and wife begin suspet demsef naim bi today tork. De message of Hope dey tell us say wen we know say God na tork-na-do we go get strong mind take do watin God want make we do.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 24, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Eni marrage wen go stay reach evening na marrage wen husband and wife go for trust demsef and de ask kweshion to know. De message of Hope dey tell us say na de Holy Spirit go give us sef kontrol as we dey forlow God waka.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 21, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Mama wen bi beta mama sorpose train hin pikin dem, de boy and de girl dem well so dat dem go bi beta papa and mama tomorrow. Today message of Hope dey tell us watin de cross wen Jesus for die dey tell us abat God and de love wen God get for we.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 17, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De kweshion of watin we go do wen de stori wen we dey hear abat hawa husband or wife na tru naim bi today mata. Today message of Hope dey tell us say na only Jesus go fit save us and give us de kain peace wen go make us rest koole.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 14, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Who bi beta mama wen we fit call mama? Watin mama go do wen go make us fit say na beta mama? Na dat bi hawa mata today. De message of Hope dey tell us say Jesus and hin papa no dey kwarel, dem bi one and God want make we sef bi one for church.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 10, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

If eni marrage go last, de Husband and wife musto close deir ear make dem no hear enitin wen fit scata deir marrage. Today message of Hope say if we want make God ansa hawa praya like e ansa Jesus own make we no dey pray for watin no dey God word.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 07, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

For hawa husband and wife mata, we learn say man musto leave him papa and mama family come join hin wife as God tork. De message of Hope dey tell us say Jesus wen die for cross show us say God love us and we too sorpose show odar pipo dat kain love.

Family matter - God word wen we dey take grow

August 03, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Make we ton hawa eye commot for de bad tin wen we do for marrage and epp hawasef to change make hawa marrage no scatar. De message of Hope say wen de Holy Spirit epp us get de kain mind wen Jesus get, we go resembo Jesus and bi God beta pikin

Family matter - God word wen we dey take grow

July 31, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

As husband and wife join bodi togeda as God want, dem go get trust, dem no go dey fear and dem go know each odar well. De message of Hope say wen we let de Holy Spirit work for hawa hat, we go come know God and de love wen make Jesus die for we,

Family matter - God word wen we dey take grow

July 27, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De tin dem wen husband and wife fit do to take kip deir marrage togeda wen dem go take reach evening togeda naim bi today mata. Today message of Hope say make we resembo Jesus wen bi God but e come bi human being bicos of we and e die for we.

Family matter - God word wen we dey take grow

July 24, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De husband and wife mata today na how dem go take join bodi togeda wen dem go bi one for evrytin wen dem de do. Today message of Hope dey tell us say wen we get Jesus kain mind we no go dey fear and we no go dey do bad tins

Woman dem mata - God word wen we go take grow

July 14, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Hapi woman na woman wen sabi take care of hin bodi, e dey chop well, dey sleep well and e no dey carri de world for hin head. De message of Hope dey tell us say Jesus hawa Shephad no dey let us work die bicos e don give us de sabat make we take rest

Woman dem mata - God word wen we go take grow

July 14, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Hapi woman na woman wen sabi take care of hin bodi, e dey chop well, dey sleep well and e no dey carri de world for hin head. De message of Hope dey tell us say Jesus hawa Shephad no dey let us work die bicos e don give us de sabat make we take rest

Woman dem mata - God word wen we go take grow

July 07, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De woman wen well na happi woman so make we no dey fear to go hospito make small sikness no come bon bad pikin for hawa bodi. Today message of Hope say wen we trust God for hinside hawa wahala, we no go come do bad tin wen no go let God hear we.

Woman dem mata - God word wen we go take grow

June 30, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De woman wen know say God give am beta pawa wen e go take pray for hin family na happi woman. Today message of Hope dey tell us say God want make we go tell pipo say Jesus die for dem make dem and Jesus don dey redi to come take hin pipo go heaven.

Prayer - God word wen we dey take grow

June 25, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Today praya na for hawa pipo wen de listin for hawa program for Adamawa, Bauchi, Benue and Borno state dem plus dier new govment. De message of Hope dey tell us why e bi say we get one God, we dey read one Bybbo but we no dey tork de same tin.

Family Mata - God word wen we dey take grow

June 19, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Na husband dem bi pastor and fada for family wen sorpose teach deir wife and pikin how to know God and forlow God waka. Today message of Hope tell us say even wen life don scatar kpata-kpata, make we get hope bicos God na God and e know watin to do.

Woman dem Mata - God word wen we dey take grow

June 16, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

Hawa woman dem mata today na say make dem no dey look demsef sakam bicos God make dem fine and e put dem for fine family and world. De message of Hope tell us say make we resembo Abraham wen open hin house for pipo wen e no know and dey give dem food.

Make Pesin Bodi Well Kankpe - God word wen we dey take grow

June 14, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De tin wen dey cause de sikness wen no dey let man fit give woman belle, and watin man go do for de sikness naim bi today mata. Today message of Hope say make we resembo Abraham wen give God hin tite bicos e know say na God give am evrytin wen hin get.

Pikin dem Mata - God word wen we dey take grow

June 13, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

De lesin for hawa pikin dem na say make dem dey forgive pipo wen do dem bad tin so dat God sef go forgive dem. Today message of Hope tell us say Abraham na pesin wen get beta sense and e use de beta sense take choose watin commot wahala for hin family

PCMLG_AWRx_20230512_6

May 12, 2023 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20220806_7

August 06, 2022 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20220402_7

April 02, 2022 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20220401_6

April 01, 2022 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20220331_5

March 31, 2022 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20220330_4

March 30, 2022 02:00 - 29 minutes - 212 MB

PCMLG_AWRx_20220329_3

March 29, 2022 02:00 - 29 minutes - 212 MB