Konfam Futubol artwork

Konfam Futubol

69 episodes - English - Latest episode: 4 months ago -

Hi, i'm Yakubu Umar Omede. Through this podcast i would be bringing you exciting football news using the pidgin language. In this podcast i'm going to be talking about game in the Europe top 5 leagues and also the Uefa competitions (Uefa Champions League and the Europa League). Join us every Friday as we bring you exciting football stories. God bless una.

Soccer Sports
Homepage Apple Podcasts Google Podcasts Overcast Castro Pocket Casts RSS feed

Episodes

The SUPER LEAGUE

December 21, 2023 20:50 - 20 minutes - 19.4 MB

UEFA passed a judgement that they would not impose any sanctions on teams that decides to join a new competition that is not under UEFA. This ruling has brought back the talks of the super league, but it has received a lot of backlash. Find out all about the ESL

Plenty shege mount for Manchester United

November 08, 2023 23:18 - 21 minutes - 19.6 MB

This season no wan set for Ten Hag and him boys, as e be say dem don lose 9 out of 17 matches. Also I chook mouth ontop the latest things wey VAR dey do

I dey dodge go training: Adeboye

August 29, 2023 13:48 - 24 minutes - 23 MB

This particular episode is special to me, because I have an uprising baller who would soon grace the worldโ€™s biggest stage. This is the story of Adeboye Ridwan, A passionate footballer who would stop until he achieves his footballing dreams.

Boehly spending spree continues

August 16, 2023 00:10 - 13 minutes - 12.8 MB

If you pass, Chelsea go sign you.

30 for Spurs, and 36 for City!! HAALAND VS KANE

June 14, 2023 11:47 - 21 minutes - 19.9 MB

Who would you go for?

I get football knowledge pass Guardiola, Arteta & Klopp, Sam Allardyce.

May 03, 2023 23:51 - 16 minutes - 14.8 MB

No be small something dey shele oo. Just listen to the podcast fes

I get football knowledge pass Guardiola: Sam Allardyce

May 03, 2023 23:51 - 16 minutes - 14.8 MB

No be small something dey shele oo. Just listen to the podcast fes

Kompany or Pochetinno? Arsenal or Manchester City? Sheik Jasim or Jim Ratcliffe?

April 21, 2023 23:21 - 19 minutes - 18.4 MB

A whole lot has been going on in the beautiful game of football, as City and Real are set to battle for a spot in the UCL final, and also the battle of Milan, as Inter Milan face off with Ac Milan. Naglesman confirmed he wouldnโ€™t take the chelsea job, so whatโ€™s next for Chelsea? Kompany or Poch? The two horse race in the league is heating up as Arsenal are beginning to falter, with Pep and his boys breathing down their neck.

Naglesman or Enrique?

April 04, 2023 14:43 - 16 minutes - 15.5 MB

Graham Potter couldnโ€™t replicate the magic of Harry Potter, which has now led to his dismissal as Chelsea boss after an abysmal performance in recent months. Who is the best man for the chelsea job?

Make or break for Potter?

March 04, 2023 12:47 - 16 minutes - 15.6 MB

Chelsea have found themselves in an unwanted situation this season and fans are calling for Graham Potter to be sacked. Would Boehly heed to that?? Firmino also set to leave Liverpool at the end of the season

Can Morocco provide yet another shocker?

December 08, 2022 23:27 - 17 minutes - 16.2 MB

And then there were 8!!! The quater finals of the FIFA World Cup is upon us, and heavyweights like Portugal, Brazil, and Argentina are in the line up. But there is Morocco, who only became jus the fourth African team to make it to the semis, so the question is that would a shock the world once more???

The road to R16

December 01, 2022 11:16 - 17 minutes - 16 MB

Konfam Futubol don show once again, and this time, na world cup I dey shook mouth inside. Teams don digger am out with themselves and now everybody just wan enter round 16. Some don qualify, while others still dey battle. How this qualification go sup and who go face who?

New season don land.

August 05, 2022 13:23 - 16 minutes - 15.2 MB

After plenty months wey our dear football season finish, we don dey find one or two things do, but last last, the new season don show. This season go hot wella.

Ronaldo no be Man United Problem

April 29, 2022 13:46 - 13 minutes - 12.3 MB

17 league goals for a 37 year old player na one thing wey dey hard to see for football nowadays, but Ronaldo dey do am with ease. Why some united fans dey say naim be the problem?

Who go be Man United next manager?

March 25, 2022 10:43 - 10 minutes - 9.74 MB

The ogas dem for inside Old Trafford don identify four person wey fit be the club new coachee next season, Pochettino, Enrique, Ten Hag and Lopetegui na d names. Who go be the manager las las...... The Jollof Derby dey sup today ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ญ VS ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ for world cup spot

UK and Abramovich

March 11, 2022 09:02 - 14 minutes - 13.3 MB

I throway salute to my konfam listeners. With the kitikiti katata wey dey shele between Ukraine and Russia, the UK government con decide to sanction people wey get close link with Russia president, & Chelse owner (Abramovich) dey among. Wetin this sanction mean for the team?

Shey racism go end?

February 11, 2022 09:10 - 15 minutes - 14 MB

Na Kourt Zouma dey trend for internet in the last few days, on to say e kick him cat. No be say wetin Zouma do good o, but the things wey con dey come after the incident naim worst. How racism wan con take end?

The Fights

January 31, 2022 08:45 - 19 minutes - 18.1 MB

You can't stay in the hood, and not be scared of what might happen next.

Transfer and Euro tori.

January 28, 2022 21:31 - 20 minutes - 19.1 MB

In this episode, i gave an analysis of the just concluded Round 16 of Euro 2020 and dived into the quarter finals. It's also summer transfer window so i gave transfer news as it's happening.

Welcome to the hood

January 27, 2022 09:42 - 16 minutes - 15.4 MB

Ijora Badia!!!! A suburb area in Lagos, Nigeria... How would a bus conductor be fighting you on a Monday morning ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

AFCON 2022 round 16

January 21, 2022 11:33 - 8 minutes - 7.56 MB

Twale to my konfam listeners, as e dey be like this en, group stage games don finish for AFCON oo, and some teams don qualify for round 16. Nigeria, Senegal, Egypt, Mali and some other teams don qualify. Make e for no loss, how the round 16 games go be?

Afcon 2022

December 31, 2021 11:26 - 12 minutes - 11.3 MB

Zazuuuu Zeehhh!!!! One time, 3 gbosa to my konfam listeners. I salute all of una. I wan appreciate all of una for listening to my podcast, as e be say una make 2021 a great year. God go bless all of una. As e be, AFCON 2022 go soon start for Cameroon, and e sure me say e go be bang. For the final episode of the year, i talk about the groups, and also some big name players to watch. Make una listen and Share.ย 

Football choke this December

December 03, 2021 08:28 - 20 minutes - 19.4 MB

Happy new month to my Konfam listeners ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ, una know as e dey be na, festive period football naim dey sweet pass, as una go dey chop chicken one side, dey watch una favorite team play for the other side. This December na, na we and football gather dey. No forget to follow United Tori page on Instagram @UnitedTori and biko sharply go subscribe to United Tori YouTube channel @UnitedToritv

World Cup 2022

November 12, 2021 08:56 - 7 minutes - 7.13 MB

Happy Friday to my Konfam Futubol!!! As e dey be like this en, Qatar, Denmark, Germany and Brazil don officially qualify for world cup wey dem go play inside Qatar next year. Other teams go digger am this weekend to book their own place for the world cup. Meanwhile, Stephen Gerrad don return back to the premier league

El Sackiko

October 29, 2021 08:39 - 9 minutes - 8.49 MB

After 14 months in charge, Barcelona don finally tire for Koeman matter as dem kukuma say Oga, e don do, con dey go. Naso Dem take sack Koeman oo. Solksjaer yansh sef dey fire as Manchester United don give am 3 games to take do well. First of the games na against Tottenham on Saturday, how Ole go perform?

Rivalry week.

October 22, 2021 09:18 - 8 minutes - 8.28 MB

To my Konfam listeners, I hail o.. Dem just conclude the first leg for the league of the big boys (UCL), and for this weekend, domestic football dey come bigger and better. El Classico, Manchester United vs Liverpool and better better fixtures dey shele for Europe Leagues... Wetin go sup this weekend? Make una no forget to like United Tori page on Facebook, una fit also follow United Tori on Twitter and Instagram @UnitedTori. God bless una.

International break don finish, Premier league don return

October 15, 2021 08:00 - 11 minutes - 10.8 MB

HAPPY FRIDAY MY PEOPLE...No be small something happen during this last international break o, as e be say the G.O.A.Ts of football (Messi and Ronaldo) been break and set new records for their country...... Big congratulations also to France as dem don win nations league... The Koko now be say, Premier league don return. JOY CHOKE.

Football weekends no dey ever disappoint

October 04, 2021 07:42 - 13 minutes - 12.2 MB

Chiefs and Oga madam dem, I throway salute for una o๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ.... This weekend of football wey just pass en, e no disappoint us at all... Plenty plenty tori just dey to talk about am.. make una listen to this episode to hear wetin sup for weekend.

Messi and Ronaldo dey inevitable

October 01, 2021 12:59 - 10 minutes - 9.35 MB

Twale to my Konfam listeners๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ๐Ÿ™Œ.... Ronaldo and Messi still prove to us why dem be the GOATs๐Ÿ๐Ÿ of football as both of dem perform wonders for this week champions league.... Liverpool Vs Manchester City tomorrow, how e go be?

This week no be sherey kambia

September 27, 2021 07:53 - 11 minutes - 10.8 MB

Arsenal say omo, we no wan dey play with anybody again, now seriousness choke for dem as dem don win 3 straight premier league gamesโœ”๏ธโœ”๏ธโœ”๏ธ..... Dem say Premier league title is the goal๐Ÿ†๐Ÿ†. Man U and Chelsea sef Jones this week

Golden boot race choke

September 20, 2021 16:27 - 7 minutes - 6.82 MB

Shoutout to my Konfam listeners.Lukaku and Ronaldo carry their fight from Seria A come premier league..... Salah sef no dey Jones as e be say this season golden boot race go choke

Four horse race league season.

September 13, 2021 12:31 - 28 minutes - 26.1 MB

My Konfam people, I hail o, una boy loyal.. This premier league season en, nobody know wetin go happen as e be say the league this year go choke wella. Man United, Man City, Liverpool and Chelsea, these team no come play.... Who among them go win league this season

How the title race go be this season.

September 10, 2021 11:39 - 12 minutes - 12.2 MB

Happy Friday to my Konfam listeners. As e be like this, no team come play for league o, as e be say all of them wan fight for the title especially the top 6 sides, Chelsea, Manchester United, Liverpool, Manchester City, Tottenham and Leicester . How the transfers wey Dem make go take help them win the league?

Wetin dis transfer window mean for title race?

September 03, 2021 13:23 - 9 minutes - 9.2 MB

One timeโ˜๏ธ 3 gbosa ๐Ÿ‘Š๐Ÿ‘Š๐Ÿ‘Š for my konfam listeners, I dey hail oo. This transfer window wey just end shock every football fans bcos some kain transfers wey person no expect just shele...... How e go take get impact for the title race for Premier league and La Liga?

Referees decision this season

August 30, 2021 09:38 - 12 minutes - 11.3 MB

Shoutout to my wondaful listeners ๐Ÿ™Œ๐Ÿค™๐Ÿ‘, I dey hail oo. Referees now don join mouth together talk say make we change the way we take dey blow our whistle this season. Dis decision wey dem take, how e go take affect teams?

Futubol weekend don come

August 20, 2021 15:10 - 12 minutes - 12 MB

Twale๐Ÿ™Œ to my Konfam listeners wey dey shine pass ๐ŸŒŸ... Anoda Futubol weekend don show and joy just boku everywhere as we go sidown watch wetin we love. Another thing be say Arsenal no come play this season o, as e be say dem no dey play with anybody for this transfer window.

Happy yourself, League don start.

August 16, 2021 08:47 - 13 minutes - 12.4 MB

After plenty months wey we wait, football don finally come back and no be small sontin naim shele for this gameweek o as new boys Brentford nak on London team.

New futubol season don land

August 13, 2021 12:59 - 14 minutes - 13.1 MB

Joy choke for every football fans as e be say new season of Futubol don show. Premier league, La Liga and Bundesliga don come back.

New football season don land

August 13, 2021 08:06 - 14 minutes - 13.3 MB

Joy choke for every football fans as e be say new season of Futubol don show. Premier league, La Liga and Bundesliga don come back.

G.O.A.T don comot for Barca

August 06, 2021 14:03 - 14 minutes - 13.1 MB

This transfer window na one of the Ogbonge one wey we don see as some Kain surprise things dey shele. Just yesterday Barcelona konfam say Messi dey comot for the club and Man City also confirm the singing of Jack Grealish. Make una no also forget to register for United Tori fantasy league.

Champions League Varane don Land

July 30, 2021 08:56 - 12 minutes - 11.2 MB

This Friday cold pass the penalty wey Jorginho and Fernandes dey score๐Ÿ˜๐Ÿ˜. For today episode, i been talk about wetin i feel say Varane go add to this Manchester United team as dem sign am, and i shook small mouth ontop transfer matter. You be King, and kings no dey fear anything..... Na why me i dey tell una wey be kings say make una register for United tori fantasy league and una fit dey win ogbonge prizes.

Sancho baba don be Red

July 23, 2021 14:26 - 13 minutes - 12 MB

Joy choke for Man United fans as Dem don finally unveil But for the other Tori, na joy e dey be for anybody wey dey work to see positive result for him work. Every player prayer na to carry even if na one trophy for him team.... But e no dey like that for Harry Kane matter. Wetin dey shele?

Season go soon start. Wetin go shele for the new season?

July 16, 2021 07:37 - 19 minutes - 17.9 MB

This na konfam Futubol and for today episode, I bring una beta Tori wey concerning the premier league season wey go soon start and also the yanmayanma racism wey dey spoil football.

Shey football dey come home abi e dey go Rome?

July 09, 2021 10:34 - 17 minutes - 16.6 MB

In this episode, i gave a rundown on the route to the Euro 2020 final and also some brief transfer news.

Away goals don vamut comot European football

June 25, 2021 20:04 - 28 minutes - 26 MB

In this episode, I invited 2 guests to the podcast and we gave an analysis on the Away goal that was scrapped by UEFA recently

Away goals are gone

June 25, 2021 20:04 - 28 minutes - 26 MB

In this episode, I invited 2 guests to the podcast and we gave an analysis on the Away goal that was scrapped by UEFA recently

The stats and sagas

June 18, 2021 08:45 - 18 minutes - 17 MB

My thoughts and prayers are with Eriksen. This particular episode, I gave an analysis of the stats for the Euro 2020 ranging from the top scorers to the most clean sheets. The transfer window is also open so transfer news ain't out of it, as I also talked about the latest transfer news.

The Euro is here

June 11, 2021 10:01 - 13 minutes - 12.8 MB

In today's episode, i gave a brief pre match review on teams playing in the Euro 2020, and i also talked about the Latest transfer news.

Euro 2020 don land

June 11, 2021 10:01 - 13 minutes - 12.8 MB

In today's episode, i gave a brief pre match review on teams playing in the Euro 2020, and i also talked about the Latest transfer news.

Journey of the European Champions.

May 30, 2021 07:52 - 17 minutes - 16.6 MB

In this episode, i gave an in-depth analysis on Chelsea's journey to becoming champions of Europe